hotkid nobody lyrics

By Godson_richard
18th March, 2020

One for the money Two for the boss Eyan mi ni makavelli Dema know say hotkid gbona feli feli but them say they no wan gree One for the money Two for the boss Eyan mi ni makavelli Dema know say hotkid gbona feli feli but them say they no wan gree Which kind Gbedu i never drop Mo ko apala mo sing hip hop When they see me them no fit talk When they see me they gas shut up Which kind Gbedu i never drop Mo ko apala mo sing hip hop When they see me them no fit talk When they see me they gas shut up Oya who dey form boss where we dey Nobody Who be chair man where we dey Nobody Who dey form king where we dey Nobody Who be honorable where we dey Nobody Oya who dey form boss where we dey Nobody Who be chair man where we dey Nobody Who dey form king where we dey Nobody Who be honorable where we dey Nobody Tell me Tell me who wan dey form boss Aki fese sha kiri we no dey gum boss 2sec tawole bai everywhere just bust Je rap lenu like say like say we dey chop buns Nisi ti level mi ti change Gbogbo won fegba kilishi Nigba ti chidinma rimi ni show ofe ya pics Obe mi oni please don't do me like this Hotkid oma ti blow oma ti di celebrity Tell me Tell me who wan dey form boss Aki fese sha kiri we no dey gum boss 2sec tawole bai everywhere just bust Je rap lenu like say like say we dey chop buns Nisi ti level mi ti change Gbogbo won fegba kilishi Nigba ti chidinma rimi ni show ofe ya pics Obe mi oni please don't do me like this Hotkid oma ti blow oma ti di celebrity Any little thing wey we do them dey complain Tell that your guy not to frustrate me I dey jeje for my lane Ojuelegba down to costain Dem complain Tell that your guy not to frustrate me For my lane Ojuelegba down to costain Which kind Gbedu i never drop Mo ko apala mo sing hip hop When they see me them no fit talk When they see me they gas shut up Which kind Gbedu i never drop Mo ko apala mo sing hip hop When they see me them no fit talk When they see me they gas shut up Oya who dey form boss where we dey Nobody Who be chair man where we dey Nobody Who dey form king where we dey Nobody Who be honorable where we dey Nobody Oya who dey form boss where we dey Nobody Who be chair man where we dey Nobody Who dey form king where we dey Nobody Who be honorable where we dey Nobody One for the money Two for the boss Eyan mi ni makavelli Dema know say hotkid gbona feli feli but them say they no wan gree One for the money Two for the boss Eyan mi ni makavelli Dema know say hotkid gbona feli feli but them say they no wan gree

This site was designed with Websites.co.in - Website Builder

WhatsApp Google Map

Safety and Abuse Reporting

Thanks for being awesome!

We appreciate you contacting us. Our support will get back in touch with you soon!

Have a great day!

Are you sure you want to report abuse against this website?

Please note that your query will be processed only if we find it relevant. Rest all requests will be ignored. If you need help with the website, please login to your dashboard and connect to support